fbpx
May 18, 2024

Eid-el-Kabir: Katsina Gov’t don Declare 1-week Holiday For Schools

Katsina-government-announce-one-week-holiday

Di Katsina State Government don announce one-week holiday for Primary and Secondary School students to celebrate Eid-el-Kabir (Sallah) for di State.

Dis decision dey contained inside letter signed by di acting Permanent Secretary, Ministry of Education, Ya’u Jibrin, and na copy wey reporters collect on Sunday.

 

FOR MORE NEWS: God create men to cheat – Samklef

 

Dem give di approval for one-week Sallah break to all Public, Community and Private Schools across di State with effect from Monday 26th June to Monday 3rd July 2023,” dis na wetin ti statement read.

Also, di diretive add say all boarding students dey expected to resume on Sunday, July 2, 2023.

Di Ministry of Education, therefore, wish all staff and students happy Sallah celebration.

You fit go read di tori as Katsina Government announce one-week holiday…READ MORE