fbpx
May 18, 2024

Gunmen don kidnap traditional ruler for Kaduna

gunmen-kidnap-traditional-ruler-in-kaduna

Gunmen don abduct Chief Joshua Ahmadu, District Head of Chawai, traditional ruler  for Kauru Local Government Area of Kaduna State.

President of Chawai Development Association (CDA), Abel Adamu na hin confam di kidnap on Wednesday.

Also, one statement by di Public Relations Officer, Raphael Joshua yarn say na gunmen wey  raid hin house na hin still kidnap Ahmadu.

For Kaduna state, di gunmen just enter di house of di traditional ruler without fear for r hin residence for Zambina around 9:30 p.m. Na so dem carry am comot.

FOR MORE NEWS:NASS and CBN dey drag over old naira notes deadline

Adamu mention say di dey working hard to ensure say di gunmen release Ahmadu without any scratch fo hin body.

Security agencies on special duty for di chiefdom don receive di information about di  incident. According to Adamu confirmation.

Di statement challenge youths for di chiefdom say make dem take communal security seriously,  to prevent attacks.

Adamu yarn say di youths wey dem suppose force to guarantee security neva dey ready to work with security personnel to secure di land.

You fit go read di gull tori…READ MORE