fbpx
May 5, 2024

“He Buy Mansion, Break Am and Build Another”: Portable Turn Comedian As Hin Meet Footballer Emmauel Adebayor

Portable-and-footballer-Adebay-

Portable bin no fit keep calm when hin visit international football star, Emmanuel Adebayor for hin beautiful mansion. Di singer for videos wey dem share for hin page turn to full comedian as hin make di  footballer laugh all through.

FOR MORE NEWS: Michelle Obama bin no fit stand her husband Barack Obama for 10 years of marriage

Portable make sure say hin mention say hin grace wey don dey work with am from Nigeria follow am meet Adebayor. He drop hin popular slang and that one even make di footballer raise his shoulders, na something wey hin dey call ‘kala’.

You fit go read di full gist…READ MORE