fbpx
May 15, 2024

Michelle Obama bin no fit stand her husband Barack Obama for 10 years of marriage

Michelle-Obama-and-Children

Former First Lady Michelle Obama reveal say she bin no fit stand ex-President Barack Obama for about 10 years of dia marriage. This na when dia daughters still dey young.

During roundtable interview with Revolt TV, Michelle discuss di challenges of raising two young daughters as dem dey advance dia careers, and di strain wey e put on di marriage.

“We don’t talk about how much work is required and how hard it is even when you are madly in love with the person, even when everything works out right.” Na wetin she tok be that.

FOR MORE NEWS: Broken home, na one of my greatest fear in life – Actress Toyin Abraham

Michelle tok about how tough e bin dey to balance ways to raise di girls as dem dey deal with dia own hectic schedules.

She say Marriage no be 50/50.

You go like go read di full tori…READ MORE