fbpx
May 5, 2024

“You Fit make 4 million per month” – Hilda Baci share tips

hilda-baci-share-tips-on-how-to-earn

Hilda Baci, wey be popular Nigerian chef, don reveal some tips on how to earn unbelievable N4 million per month as a chef.

Inside captivating TikTok video wey don gone viral, di chef reveal her secret strategies for how she dey make money fortune from her passion for cooking.

She advise aspiring chefs make dem get clear vision of wetin dem wan achieve and a well-thought-out plan of action to reach there.

 

FOR MORE NEWS: Breaking: NNPP don expel Kwankwaso

 

Also, di chef reveal say to dey teach others about cooking techniques and processes na lucrative source of cash worth millions of naira.

According to di celebrity, chef wey get catering services, fit earn almost N4 million every month.

You fit go read di tori see Hilda Baci tips on how to earn…READ MORE