fbpx
March 28, 2024

Now You Fit Check Your 2020 WAEC Result

0

Di join body wey dey arrange exam for students of West Africa (WAEC) on Monday August 8, talk say dem don release result of students wey write the 2020 West African Senior School Certificate Examination (WASSCE).

you fit like read: Pyrates Sing for Tinubu, Wole Soyinka come dey Vex

Oga for di Nigeria National Office (HNO), Patrick Areghan don come out talk say people wey reach 1,222,505 candidates wey stand for 76.36% of 1,601,047 candidates wey sidon write the exam get credit and above for at least 5 subjects wey Mathematics and English language join.

Oga Areghan talk say people wey reach 1,437,629 na hin dem don release their results, that one wey go enter 89.79% of people wey sit fown write the exam wey 163,418 be 10.21% never see them result because say dem never process deir result finish.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *