fbpx
May 5, 2024

Hugo Lloris announce retirement from France at age 36

captain-Hugo-Lloris

World Cup-winning goalkeeper Hugo Lloris don announce hin retirement from international football at di age of 36 on Monday evening, January 9.

Di Tottenham and France stopper, bin win a record 145 caps and hin captain di side 122 times.  But hin retire from international football after di heartbreak wey hin feel becaue he lose di World Cup final against Argentina for Qatar last year as France try maintain dia 2018 title.

For hin instagram, hin write say time go come when person go know how to hand over di reins. Hin still mention say e don tok am plenty times say di French team no belong to anybody.

FOR MORE NEW: Anthony car crash accident for new year eve.

 

 

”I think that the team is ready to go on. There is also a goalkeeper who is ready (AC Milan’s Mike Maignan).

‘I prefer to go out at my peak than wait for a downturn. There is also a family choice, I feel the need to spend more time with my wife and children.”

Na part of wetin hin tok for hin instagram page. Di latest update for di team be say Hugo Lloris don announce hin retirement.

You go like read di full tori… READ MORE