fbpx
March 28, 2024

I dey spend at least N2m everyday– Ashmusy

0
Ashmusy

Instagram skit maker and content creator, Amarachi Amusi aka Ashmusy don claim say she dey spend at least N2million everyday.

She make this claim for her recent post for insta story. For inside di story, she show say na that amount she dey spend everyday to take solve life problems.

YOU GO LIKE READ: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

Di brand influencer daily bill na hin dey reach that amount, so she dey ask whether other pipo dey follow experience di same thing.

Na wetin Ashmusy write for her insta-story be this: “Please am I the only one that spends at least N2m on life problems per day? I mean daily .. Is it just me?

This tori dey inside The nation, you fit go read di remaining…READ MORE

For more news: 50 Cent wan shoot tv series about Hushpuppi

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *