fbpx
April 25, 2024

Rema ‘collapse’ on top stage when hin dey do hin UK concert

0
Rema-collapse

Nigerian musician, Divine ‘Rema’ Ikubor, make fear catch hin fans for UK after hin ‘collapse’ on top stage when hin dey do hin recent performance for di O2 Brixton.

For inside one viral video, pipo see as Rema dey perform for hin ‘Rave and Rose’ world tour, where hin sell out two-day concert for 4,921-capacity O2 Brixton Academy Arena, yesterday.

All of a sudden, hin just fall down do like say hin done kpai.

YOU GO LIKE READ: How to Educate Yourself on a New Subject

Na so rescue team quickly carry am comot for di stage as dem dey try to stabilise am.

E no too tey, di singer rcome back after a few seconds, na so e jump back on stage perform hin hit song, ‘Woman’.

After hin start hin performance again, di complete video show as hin dey fine.

Plenty pipo react for di matter, go read di remaining for Vanguard…READ MORE

For more news: I dey spend at least N2m everyday– Ashmusy

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *