fbpx
April 26, 2024

I fit date unfaithful rich man —Ruth Eze

0
RUTH-EZE

Actress, Ruth Eze, yarn say she go chose  rich partner wey dey cheat on her, instead make she enter relationship with poor man.

She tell Saturday Beats, say she go comfortably go for  rich cheating partner, because di poor one go also cheat on her. Di way men like different soups na how they like different women. Di truth be say e get one particular soup wey man like like very well.

YOU GO LIKE READ: 7 Tips to get sales for your business

But, that one no mean say e no go test other soups. If women know that one, dem go know peace.” Na part of wetin Ruth Eze yarn be that.

When dem ask her make she mention di craziest thing wey she done do for love, she say, “Di craziest thing wey she don do for love na to date guy wey broke.”

This tori dey for inside Punch and you fit go read di remaining…READ MORE

For more news: I dey spend at least N2m everyday– Ashmusy

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *