fbpx
April 19, 2024

Portable don ready to marry hin pregnant lover

0
PORTABLE-

For this week, some reports talk say controversial singer, Habeeb Okikiola, aka Portable, don give hin lover belle and hin don introduce her to hin wife Bewaji. This one even dey as he allegedly carry di pregnant lady go live with am and hin family.

Bewaji bi vex well well o top that matter,  but di family members beg her say make she o vex and make she comot am from her mind. Di good thing be say she agree to let things go.

YOU GO LIKE READ: 11 Ways to maintain a healthy lifestyle

But person wey dey close to di singer confirmed to Saturday Beats say Portable dey plan to marry di pregnant lover wey dem call Keji. According to di source, Portable meet her for di birthday party.

Di source say, “Di name of di girl na‘Keji’, and hin do dey date her for about eight months. They meet between January and February for di party of one guy wey hin nickname na ‘Ogo Hookup’, for Agege, Lagos.

This tori dey inside Punch, you fit go read di remaining gist there…READ MORE

For more news: Blaqbonez don give warning against crypto investment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *