fbpx
April 19, 2024

I go tackle unemployment And insecurity matter – Peter Obi

0

Presidential candidate of di Labour Party (LP) for dis coming 2023 election Peter Obi inside Nasarawa state on Saturday tok say unemployment and insecurity matter hin go do something to am if him enter power.

For di purpose of economic growth him go create better job for youths in order to eradicare poverty.

U FIT ALSO READ FG go generate 21 million jobs by 2025

Peter obi tok say for farmers and herders clashes him go also settle dat matter too and farmers go fit go back to their farms. Just to ensure say sufficiency food for everybody.

“Di price of goods go come down,hin go solve flooding matter and for light matter dat one go dey in abundant.

“For school matter hin go take am serious and him no go give room for strike among universities and polytechnic student at all at all.

In his remarks, Mr Julius Abure, LP National Chairman, appreciated Nasarawa State’s pipol for coming out to support di party.

To enable dia candidate Peter Obi to win di 2023 election.make dem go collect dia Permanent Voter Cards.

To red di full tori CLICKHERE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *