fbpx
May 5, 2024

Ilesa Water Project: Consultant wey dem suspend dey accuse Osun Assembly of bribery

Ilesha-water-project

Tawa Williams, di Project Consultant of di Ilesa Water Project, on Thursday, yarn say di Osun State House of Assembly demand $5 million dollars as bribe.

William, wey bin dey suspended on Wednesday by di Osun State Governor, Ademola Adeleke still reveal say di House Committee Chairman on Water Resources, Nasiru Olateju demand di bribe on behalf of di Osun Assembly.

FOR MORE NEWS: Reps dey tackle ASUU president over claim on Gbajabiamila

Williams bin dey suspended with di Project Supervisor on di $106 million dollars Ilesa Water Project by di State governor based on di recommendation of di Bashiru Tokunbo Salam Asset Recovery Committee on Wednesday.

Immediately after Ademola Adeleke administration inauguration on November 27, 2022, hin inaugurate di Asset Review Committee.

You fit go read di fu; tori…READ MORE