fbpx
March 19, 2024

25 Indian devotees fall inside temple well

indian-devotees-dey-trapped-inside-well

Police and emergency workers on Thursday dey try to rescue up to 25 Indian devotees wey dey trapped inside well after di floor caved in for di Hindu temple. Di report come from one official and media person.

Di floor, wey double as a cover for di stepwell collapse on Thursday, and e send di worshippers downwards for di temple inside the central city of Indore.

“The rescue is continuing. Some 20-25 people are trapped inside the well after the roof collapsed,” police official Manish Kapooriya tell AFP dat one.

FOR MORE NEWS: Actor, Yul Edochie don lose hin first son, Kambilichukwu

Television footage show emergency workers as dem dey use ropes and ladders to reach di Indian devotees wey dey trapped inside well for Madhya Pradesh state.

Other videos show di caved-in floor and mangled steel bars, and policemen wey dey use rope seal di area.

Temples across India bin full with devotees on di occasion of Ram Navami, di birthday of di Hindu deity Lord Ram.

You fit go read di tori…READ MORE