fbpx
May 2, 2024

James Brown no mention Bobrisky for in long appreciation post

James-Brown-no-mention-Bobrisky

Another topic don dey trend on top social media. Di thing wey make this matter dey trend na di long appreciation message wey crossdresser James Brown share for internet. James Brown no mention Bobrisky for in long appreciation post.

Hin bin dey charged with homosexuality by di Nigerian police force for di year 2020. But, thank God say dem don close di case now.

As hin write di long appreciation post, hin Post throwback video of di moment. But di e dey trend now for internet because hin no mention Bobrisky for in long appreciation post

FOR MORE NEWS: Phyna yarn say she neva do abortion before.

For di caption wey hin write, hin dey say thank you to hin maker wey don make am reach where hin dey now.

The controversial cross-dresser equally revealed his plans for the year 2023, adding that he would love to be seen with the likes of American celebrities.

Bobrisky no dey inside di names of celebrities wey James Brown mention for di post and plans as hin review hin arrest by police.

 

You go like go read di ul tori…READ MORE