fbpx
May 18, 2024

EPL: Jesus don reveal who convince am to join Arsenal

Jesus-reveal-how-dem-convince-am

Arsenal forward Gabriel Jesus don reveal how dem convince am to comot for Manchester City join di Gunners last summer.

As Jesus Jesus reveal how dem convince am, hin yarn say hin get serious doubts about dumping di Premier League champions for Arsenal.

Di striker move go di Emirates in a £45 million move from the Etihad in the summer of 2022 despite interest from Real Madrid and Chelsea.

Also, e no too tey wey Jesus return to action after hin miss three months of di season with knee injury.

FOR MORE NEWS: Davido don reveal how he stop hin fans from beefing Wizkid

Also, Brazilian yarn say Arsenal director of football Edu and manager Mikel Arteta convince am to join.

However, according to Metro, hin yarn say Jesus tok say hin bin get very good and important chat with Edu,” said Jesus,

“I was in doubt [about signing]. But, after I talked to him (Edu) and Mikel (Arteta), the job was done.”

You fit go read di tori…READ MORE