fbpx
May 18, 2024

Johnny Drille and Tomi Ojo don spark dating rumors

johnny-drille-spark-dating-rumors

Talented Nigerian singer, Johnny Drille make headlines after hin spark dating rumors with actress, Tomi Ojo with dia social media PDA.

A viral video of di duo when dem dey sing and profess love to each other make social media users dey tok. Di emotion wey pipo see for di  bin dey too much. And, di song na Believe Me, one of Johnny new songs.

FOR MORE NEWS: “E still dey haunt me” – BBNaija S4 star, Ella, call out colleagues, Mercy and Venita over matter wey dem no settle

For another post, Tomi share beautiful video of dia romantic moment inside elevator with di singer arms crossed over her.

However, dia post get di attention of plenty pipo and netizens dey more than sure say di duo dey romantically involved.

You fit go read di tori as Johnny Drille spark dating rumors...READ MORE