fbpx
May 17, 2024

Kcee – Fake Life dey pay, na hin make me get money

Kcee-

Nigerian singer Kingsley Chinweike Okonkwo wey dey known as Kcee don reveal how fake life carry am go di path of wealth.

Di “Limpopo” and “Pull Over” crooner Kcee for interview with TVC’s Wake Up Nigeria yarn say hin bin no get option but to fake expensive life to create nitch for himself for di competitive entertainment industry.

FOR MORE NEWS: Singer Davido, Chioma and di Adeleke spend dia Christmas together for Saint Kitts

Di young musician don create audience for himself and hin still dey put out music regularly today wey dey sells especially for di Eastern parts of di country.

WELL, GROWING UP I STARTED WITH SHOWING YOU SO MUCH BLING. SHOWING YOU THAT I’M EXPENSIVE EVEN WHEN I WAS LIVING IN ONE ROOM. I WAS SHOWING PEOPLE THAT OH I HAVE LIFESTYLE. I WOULD GO TO SOMEWHERE AROUND SURULERE, BUY THOSE BIG JACKETS. GO TO YABA.
Na part of wetin hin talk for di interview be that. You fit go read di full tori…READ MORE