fbpx
May 18, 2024

Singer Davido, Chioma and di Adeleke spend dia Christmas together for Saint Kitts

Adeleke-chipoon-saint-kits

Afrobeats singer, Davido and hin wife, Chioma dey spotted for Saint Kitts with di Adelekes. Di singer and Chioma dey on vacation with hin  family wey include hin papa and hin elder brother, Adewale Adeleke and hin family.

For inside video wey dem post for Kani, di wife of Adewale Adeleke Instagram story, show di family as dem dey enjoy extravagant Christmas dinner.

FOR MORE NEWS: Lagos council boss don ban street jamz and carnivals

Since di death of dia son, Davido and Chioma don withdraw from di spotlight anddem don dey keep very low profile. While Davido make hin first return to Instagram, Chioma still dey inactive on Instagram.

Di couple dey spend more time with family. This na to ease their grieve and to keep them in check from self harm.

You go like go read di full tori…READ MORE