fbpx
March 19, 2024

Kenyan first lady lead prayers against homosexuality

kenyan-first-lady-lead-prayers-against-homosexuality-

Kenyan first lady, Rachel Ruto lead national prayers against homosexuality, she add say na threat to di institution of di family.

Ruto

 

FOR MORE NEWS: Police don declare Ebonyi APGA governorship candidate wanted

During Sunday service for Meru kontri, na wetin she tok be dis:

According to her, dem wan strengthen di family institution where we have  father, mother, and children. LGBTQ dey forbidden even for di Bible and the African culture. Make we hold on to family values,”

From di begining, di First Lady don already create Faith Diplomacy Office wey, she say, go dey spread praying culture across di kontri.

She yarn say di Faith Diplomacy Office go take prayers to di rest of di kontri and say dem go craft program “to ensure family values dey protected.”

As di Kenyan dey put effort in prayers against homosexuality, di first lady advise Kenyans make dem put more focus on matters of family, as di LGBTQ debate dey threaten di family structure.

You fit go read di full tori…READ MORE