fbpx
May 5, 2024

Kidnappers kill Abuja-based woman after N4m ransom

kidnappers-kill-abuja-based-woman-after-n4m-ransom

Kidnappers kill Abuja-based woman after N4m ransom. Di name of di woman wey kpai na Mrs Sabina Itodo.

Report show say kidnappers kidnap di deceased, her husband and dia two children on January 4, 2023, for Kogi State.

Mrs Sabina, from Enugu State, bin dey go back Abuja with her family after di successful burial of her papa, when di kidnappers kidnap dem for Itobe road.

FOR MORE NEWS: Mercy Johnson cancer health scare

According to family members, her husband and children bin dey released after di ransom payment but Sabina wey di kidnappers bin torture, kpai for inside di place wey dem kidnap dem.

Di kidnappers kill Abuja-based woman after N4m ransom wey dem pay 6 days after. Mrs Sabina kpai for dia den 2 days after dia kidnap.

After di ransom payment, di kidnappers free di remaining family members.

You go like read di full tori…READ MORE