fbpx
May 5, 2024

Mercy Johnson cancer health scare

i-no-get-cancer-mercy-johnson

Nollywood actress and entrepreneur, Mercy Johnson don come with more tori for interview. Mercy Johnson cancer health scare and di illness bin wan put her on life medication.

Mercy Johnson open up for di editions of her TV Show, Mercy’s Menu with Joke Silva say she get cancer health scare.

FOR MORE NEWS: Nigerian Veteran Actor Papa Ajasco Don kpai

She yarn say di illness bin put fear for her body. She bin get cancer scare.

Di thing bin dey like journey for her because of her pikin. During that period, her pikin bin dey 6 months old. As di cancer wahala start, dem just take am as dia new reality.

She bin do surgery join.

Di short clip from Mercy Johnson’ programme wey full internet don make her fans misinterpret her health condition. But Mercy Johnson dey try make dem know now say she no get cancer.
She start to dey receive calls and messages regarding her condition.
You go like read di full tori…READ MORE