fbpx
April 19, 2024

INEC go spend N355b for 2023 election

0
INEC

CHAIRMAN of di Independent National Electoral Commisson (INEC), Professor Mahmood Yakubu, on Wednesday, bin present budget estimate of N355 billion for di Senate Committee on INEC, wey bin dey led by di former Kano State governor, Kabiru Gaya.

As di INEC chairman present di budget projection before di Senate Committee on Appropriation last December, hin yarn say hin commission go need N305 billion wey dem project for expenditure for di 2023 election. Dem later approve that one.

YOU GO LIKE READ: Use of Artificial intelligence in Education

But for di National Assembly on Wednesday, Professor Yakubu yarn say INEC go need another N50 billion for dia 2023 annual budget.

According to INEC, di N2.6 billion na hin dem go use for expenses like printing of ballot papers, result sheets, forms and envelopes, logistics expenses, honorarium for officials, supervision, RAC preparation, security/intervention support, among others.

This tori dey inside Tribune and e full ground, you fit go read di remaining…READ MORE

For more News: Oyo PDP leaders fire Makinde over Atiku matter

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *