fbpx
May 5, 2024

Nigerian Veteran Actor Papa Ajasco Don kpai

Nigerian-Veteran-Actor-Papa-Ajasco-Don-kpai

Popular Nigerian Veteran Actor Papa Ajasco Don kpai. Hin real name na Ogunrombi, hin bin dey popy for hin role for Wale Adenuga’s Comedy series, Papa Ajasco 

Na  Shaibu Husseini confirm say hin kpai for Theatre practitioner.

Di time wey di report come out, Husseini bin no give full details.  But hin confirm say di Papa Ajasco breathed hin last on Saturday, January 14, 2023.

FOR MORE NEWS: Yahoo boy trick me enter Nigeria – US victim

As Mr. Husseini announce hin death, hin tok say hin dey reliably informed say di former Music Instructor with di NationalTroupe OfNigeria and one time stand in for di ‘Papa Ajasco’ character on di popular WAP Comic Series ‘Papa Ajasco’ Mr. Femi Ogunrombi don KPAI.

Hin tok say di actor, singer, highlifist and trained Nurse wey pipo dey call ‘Uncle Ogurombo’, Nigerian Veteran Actor Papa Ajasco Don kpai on Saturday evening”.

Na for hin social media page hin drop di update.

You go like read  di full tori…READ MORE