fbpx
April 25, 2024

“My husband no dey make any decision make hin no ask me first” – Actress, Anita Joseph

0
Anita

Popular Nollywood actress, Anita Joseph-Olagunju, don enter social media share some nuggets for a successful marriage.

Anita, for one post share for her Instagram page, say her husband no dey make any decision make hin no ask her first and she sef dey do di same.

According to her, na one of di secrets wey dey make their marriage work as dem dey always involve each other for their decisions and actions.

YOU GO LIKE READ: 11 Home Safety Tips to Keep Your Family Safe

Na wetin Anita write be this;

“He was my Boyfriend before he became my Husband
My husband never makes any Decision without Asking me ist
He needs my Opinion in everything “
And trust me it works perfectly “
…I do the same I can’t do a thing without telling my hubby

Di tori full ground for inside Yabaleft, you fit go read di remaining… READ MORE

For more news: Man wey I neva born for dey give me $7k monthly” Bobrisky dey brag as hin show off cash

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *