fbpx
April 16, 2024

Na Because of Girls I Dey Go Church Before – Falz

0

Falz, popular Nigerian rapper, don accept say him sometimes go church to see fine girls.

Him accept that him dey go frequent to di Anglican Church of Ascension in Opebi, Lagos State, when he hear say fine babes dey go dier.

YOU FIT TO READ : 2023: Tinubu go get plenty Igbo votes, to continue Buhari beta work – Nwoye

Falz talk about him life, career, inspiration, and di social impact him papa, Femi Falana, don do as e dey in a Netflix documentary wey dem title Made In Lagos: Africa.

Falz wey be activist talks say him never participate in di church choir, at any point for him life, but him don play drums dier wella.

Him Kon add join say everywhere him don go, people always say good things about him papa. We know say you go like read the tori. O ya shook eyes join.READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *