fbpx
April 20, 2024

Na woman you be – Deyemi Okanlawon dey hail Yvonne Jegede after she open up about her struggles as a single mum

0
deyemi-yvonne-jegede

Following her bombshell interview about di challenges of being single mama, actor Deyemi Okanlawon don hail Yvonne Jegede. Hin enter her blog comment section, di actor drop encouraging words for di single mum.

As hin dey hail her, Deyemi praise her say she be strong woman.

YOU GO LIKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Times

Remember say Yvonne Jegede bin disclose say her ex-husband, Olakunle Fawole na deadbeat father wey no show any form of support or interest for di life of their son, Xavier wey just turn 4 some weeks ago.

As she open up for di recent conversation with Mercy Johnson for di cook show, Yvonne Jegede narrate how Olakunle Fawole only show up once to see di pikin after she give am ultimatum to withdraw hin surname.

This tori full ground, you it go READ MORE HERE.

For more news: Obi Cubana don bag doctorate degree from Enugu State

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *