fbpx
April 27, 2024

Wizkid don stir reactions as hin unfollows Tems, Ayra Starr, Osas Ighodaro, others

0
Wizkid-followers

Afrobeats sensation, Wizkid, nthe o be social media bird but hin latest move don cause different reactions from netizens.

Di ‘Essence’ crooner click on di unfollow button for hin Instagram page and hin no stop until di count enter zero.

Even some of hin friends and colleagues for di entertainment industry, like Osaa Ighodaro, Ayra Starr, Tems, Buju, Naomi Campbell, and others no dey spared from di ‘hostile’ makeover.

As e be now, di music star get 15.9 million people wey dey follow am, and hin no follow any of them.

As di matter be. e dey possible say hin follower count go drop if some of hin followers decide to return di favour and dem hit di unfollow button.

This tori dey inside Gistlover…READ MORE

For more news: Obi Cubana don bag doctorate degree from Enugu State

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *