fbpx
April 25, 2024

Destiny Etiko don unfollow her adopted daughter, Chinenye Eucharia for IG

0
destiny-eucharia-chinenye

Actress, Destiny Etiko don unfollow her adopted daughter, Chinenye Eucharia for Instagram even as people dey talk say e be like say dem get clash.

This one enter a few days after Chinenye Eucharia use her facebook page dispel rumours wey claim say she and Destiny Etiko don get clash. She confirm say dem still dey on good terms, she follow advise fans make dem give deaf ears to di claims.

But as all these things dey happen, a survey for di IG page of Chinenye Eucharia show say Destiny Etiko is no dey follow her again.

YOU GO LIKE READ: 6 Business Ideas in Nigeria to Start with Little Capital

Before all this tori start, Destiny dey always engage for her posts with sweet comments and likes wey she dey drop, but these gestures no dey again.

Chinenye still dey give fans di impression of good relationship with her ‘mama’,  she even write heartfelt note of appreciation for di self-acclaimed ‘Dramadoll’.

This tori full ground, go READ MORE

For more news: Wizkid don stir reactions as hin unfollows Tems, Ayra Starr, Osas Ighodaro, others

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *