fbpx
April 26, 2024

Naija never ripe for state police — Okene, APC Chieftain

0
Dr Khalifa\Abdulrahman\Okene

One chieftain of the All Progressives Congress, APC, Dr Khalifa Abdulrahman Okene, has tell advice citizens wey dey clamtok say dem want make state police dey introduced for the  country.

He tok say if dem bring police come this time wey di economic be like this, di effect wey e go get no go good at all for di resource wey di country dey rely on.

YOU FIT ALSO ENJOY: APC send staff on leave as Tinubu visit ‘Buhari House’

Okene tok say instead of that, make di government priorize  to fund and equip di policing structure wey dey now for di country so that dem go fit catch up with the global trends for crime prevention and bursting.

He tok this one when dem dey do di interview with journalists for Abuja yesterday.

You fit CLICK HERE go read more of di tori for Vanguard.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *