fbpx
May 4, 2024

Naira appreciate against dollar

naira-appreciate-against-dollar

Di Naira on Tuesday appreciate against dollar for di Investors and Exporters window, di exchange price na  N756.61.

Also, di Naira gain by 1.79 per cent when e dey compared with N770.38. Dat na di amount wey naira bin dey exchanged for dollar on Monday.

In addition, di open indicative rate close for N701.75 to dollar on Tuesday.

 

FOR MORE NEWS: Transfer: Ferdinand advise Manchester United to make dem pay Osimhen asking price

 

An exchange rate of N781 to di dollar na di highest rate wey dey recorded within di trading for di day before e settle for N756.61.

Di Naira sell for as low as 465 to di dollar within di day’s trading.

A total of 134.47 million dollars bin dey traded for di official Investors and Exporters window on Tuesday.

You fit go read di tori see as Naira appreciate against dollar…READ MORE