fbpx
May 18, 2024

Nancy Isime no dey among 1 million most beautiful girls for Nigeria – Comedian, Mr Jollof

nancy-isime-no-rank-as-most-beautiful-girl-Mr-Jollof-don tok

Popular comedian, Freedom Atsepoyi, wey dey known as Mr Jollof, yarn say Nollywood actress, Nancy Isime no rank among di one million most beautiful ladies for Nigeria.

Mr Jollof tok say Nancy Isime no rank as counterclaim to footballer, Abba Bichi claim wey tok say Nancy Isime na di most beautiful girl for Nigeria.

Di football star tag di actress as di most beautiful girl for Nigeria inside Instagram post.

FOR MORE NEWS: Nnewi prodigal brother – Peter Obi don reveal who leak hin conversation with Oyedepo

He write, “No girl for Nigeria fine pass Nancy! If you no agree then go to court say thank you daddy.”

Respond via di comment box, Mr Jollof yarn say , “She try as a spec but she no join first 1 million girls !!! No disrespect just stating fact.”

You fit go read di tori…READ MORE