fbpx
April 20, 2024

NBA go assist members wey flood affect

0
AKUBU-MAIKYAU-NBA-to-assist-flood-victims-

The president of the Nigerian Bar Association (NBA), Yakubu Maikyau,don yarn say help dey come for the members of the association wey the recent flood incidents across the country affect.

The man yarn this talk for inside the letter wey hin addressed to the 125 branches of the NBA, on Monday, and na the correspondent receive the letter.

As Maikyau dey pity Nigerians and NBA members, he tell the chairmen of the 125 branches make dem gather the list of NBA members dey the flood affect so that NBA go fit help them bring assistance to them and their families.

YOU GO LIKE READ: How to Educate Yourself on a New Subject

The message wey dey part of the letter na hi n be this; “Nothing fit replace the lives wey don go, but we fir help if we join hands with the relevant authorities so that dem go provide material wey go help this people wey flood affect, to reduce the sufferness wey dem dey  experience, most especially our colleagues.

 Maikyau still advise Nigerians say make dem dey follow weather updates, flood alerts, and make dem do wetin dem suppose do with other safety procedures wey dem don get.

The tori dey inside Punchng…Click here make you go read the full tori READ MORE

For more News: Papa Break 8 weeks Pikin hand, say the baby no gree am sleep

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *