fbpx
March 29, 2024

Nigeria never ripe for BVAS, IReV – APC chair, Adamu

0
Abdulahi-Adamu.

Ahead of di forthcoming general elections for 2023, di All Progressives Congress, APC, don kick against di deployment of di Bimodal Voter Accreditation System.  BVAS and di INEC Results Viewing Portal, IReV.  Hin claim say Nigeria never ready for that kain technology.

Senator Abdullahi Adamu, di National Chairman of di APC, make this claim on Wednesday as hin talk to delegation from di Commonwealth Election Observation Mission.

YOU GO LIKE READ: Copywriting tips for beginners: The 5 Ultimate Guide

Report show say plan bin dey to comot Professor Mahmood, di INEC chairman. Na because hin insist to deploy technology wey go enhance di credibility of di electoral process.

However, Adamu alleged say di country no get di telecommunication infrastructure wey dey required to use di system.

This tori dey inside DailyPost…READ MORE

For more news: Twin sisters, collect first class degree for di same university

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *