fbpx
May 18, 2024

“Wetin you don teach our men?” – Young girl tackle actor, Yul Edochi

nigerian-girl-tackle-yul-edochie

One young Nigerian girl don tackle actor Yul Edochie as she call out her papa for marrying a second wife without her mama consent.

Inside trending video, di young girl claim say her papa bin tell dem say hin dey go work for Anambra, only for dem to later discover say hin go there to marry another woman.

 

FOR MORE NEWS: Drama as Nigerian businessman no gree settle hin boy after 7 years, hin accuse am of stealing

 

Expressing her deep disappointment for her papa actions, she ask am wetin hin expects them to learn from am.

Inside her caption, she suggest say Nollywood actor Yul Edochie don teach men to hide dia affairs from their wives.

“Yul, what have you taught men?” Na question wey she ask am be dat.

You fit go read di tori see why Nigerian girl tackle Yul Edochie…READ MORE