fbpx
April 19, 2024

Nigerian Idol winner Progress don release second single

0
Progress-Chukwuyem

NIGERIAN Idol 2022 winner Progress Chukwuyem don release new single with di title ‘Jo. Progress’ new single na hard reset on all di pipo wey don come before as di singer carry himself enter inside di territory of afropop with afrobeats-inspired track.

Na Dreybeatz produce di single, Progress call hin listeners enter dancefloor with hin stylish voice and sweet-sounding flow, even as hin dey make hin presence dey known as bonafide breakout star.

YOU GO LIKE READ: Benefits of health Education

For di last six months since hin come out as di winner of di seventh season of Nigerian Idol, di 21-year-old singer don dey perform for shows following di release of hin debut single with di title ‘Lift me up.’

Na inside TheNation this tori dey, you fit go read di full tori there…READ MORE

For more news: Portable don ready to marry hin pregnant lover

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *