Nigerian Students, NANS don Announce Fresh Round Of Protest because of the eight-months strike.
The National Association of Nigerian Students, South-West Zone, don yarn say dem do prepare to hold the funeral for public education wey dey Nigeria as President Mohammed Buhari dey accused as the person wey bury am.
Dem release this statement on Monday wey dey jointly signed by the NANS Coordinator and Spokesperson, Adegboye Olatunji and Awoyinfa Opeoluwa.
Online Marketing Guides for Pharmacists
The students yarn say dem go enter the streets protest again for the coming days.
Na wetin the group yarn be this: “It behooves us to call the attention of the general public and the international community on the brazen insult meted on the Nigerian students by the irresponsible administration of Buhari
“We want Nigerian students to be ready for a grand mass action on the ASUU strike.
You fit go read the tori, CLICK HERE