fbpx
April 26, 2024

Nnamdi Kanu don free, but how e fit affect Peter Obi chance to win

0
Peter-Obi-react-to-National-chairman-resignation-

As dem release Mazi Nnamdi Kanu, leader of the Indigenous People of Biafra, IPOB, from the custody of the Department of State Services, DSS, we dey look how e fit affect the chances of the Labour Party presidential candidate, Mr Peter Obi to win the 2023 election.

YOU STILL FIT ENJOY: Adamu Garba don talk the reason why APC no need to look ‘Obidients’ with pikin eyes.

The report wey enter before show say the Abuja Division of the Court of Appeal, for hin judgment on  Thursday, clear Nnamdi Kanu of all terrorism charges wey dem talk say hin dey involved in.

Dey don discharged am from the custody of the DSS for the Federal Capital Territory.

Mr. Goodluck Ibem, disagree Onuh, hin yarn say as dem release Nnamdi, e go favour the Labour Party candidate, Peter Obi.

 

You fit CLICK HERE enter Daily Post go read the remaining tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *