fbpx
April 20, 2024

Wike tell Atiku say Rivers PDP no go campaign for am.

0
Wike-and-Atiku.

Yesterday, Governor Nyesom Wike of Rivers State tell the presidential candidate of the Peoples Democratic Party, PDP, Alhaji Atiku Abubakar say make hin no expect campaign and vote from the party for Rivers State for the 2023 elections.

The governor yarn this matter when dem dey inaugurate Rivers State PDP Campaign Council for Port Harcourt. Hin yarn say Atiku take the members of the PDP Presidential Campaign Council for Rivers, hin no even bother to ask her for hin opinion.

YOU GO LIKE READ: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

Wike explain say that kain thing dey spoil the state electoral value.

Wike yarn say Politics na game of interest. If nobody want the interest of Rivers State, hin no wan do anything with those kain people. If you talk say you no get interest for Rivers, Rivers sef no go get your interest. Na only the people wey like us na hin we go like.

“All the thing wey dey care about na to use Rivers bring votes, after bringing votes, na to carry us put for one corner remain. E no  go happen again.” Na wetin Wike yarn be that.

The full tori full grand inside Vanguard…click here go read the remaining tori READ MORE

For other news: I Go Correct All Wrong-Doings Of APC, Atiku don Promise

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *