fbpx
April 26, 2024

Omo-Agege You no fit be Governor with Lie lie

0
Omo-Agege-dey-blow-lie-

Delta State Government don advise All Progressives Congress (APC) Governorship Candidate for the state, Senator Ovie Omo-Agege, make hin no dey blow lie give innocent Deltans because hin want make dem support am.

The Commissioner for Information, Mr. Charles Aniagwu, for news conference wey dey Asaba, yarn say no amount of lie wey APC candidate blow go make am be the governor of the state.

YOU GO LIKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Times

Aniagwu, wey been dey with the Chief Press Secretary to the Governor, Mr. Olisa Ifeajika, yarn say the state government no go fold hand allow Omo-Agege use lie and big promises deceive Deltans make dem vote APC for the general elections.

He yarn say Nigerians still dey suffer from the lie wey APC blow when dem enter power for 2015. He no go allow the Deputy President of the Senate deceive Deltans to vote for the party wey no get better leadership and governance skills.

The full tori dey inside ThisdayLive…click here go read the remaining tori…READ MORE

For more News: No dey call me Spare Tyre, I be Co-pilot – Osinbajo

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *