fbpx
April 19, 2024

Muslim-Muslim Ticket: Northern Christian Clerics yarn say make dem APC, Presidential Candidate, Tinubu Forget dia Votes

0
Tinubu-Muslim-Muslim-Ticket

Make All Progressives Congress (APC) and the party presidential candidate, Bola Tinubu, forget dia votes. About 500 Christian leaders from Northern region don meet for Abuja as dem dey yarn say dem no go accept the Muslim-Muslim ticket.

The groups, wey meet on Tuesday to check the participation of Christians for the APC presidential campaign council, give warning say dem go withdraw the support of millions of dia followers for the country if the ruling party continue with the former governor, Kashim Shettima, as Tinubu running mate.

YOU GO LIKE READ: Online Marketing Guides for Pharmacists

The Christian leaders and heads of the APC team talk as the matter take worry dem for the end of the meeting for Abuja.

Fron wetin dem yarn, “Naija don already get enough insecurity and challenges, anything wey go make the matter worst go worry person wey get better mind for Nigerians.

As the matter be so, no be only Northern Christians no like APC Muslim-Muslim ticket, the Christian population of the country no like am too.

The full tori dey inside SaharaReporters…click here make you go READ MORE.

For more News: BREAKING: Fire for WAEC office and another building

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *