fbpx
April 25, 2024

Strike : Copy Jonathan, make you engage ASUU one on one-MBMJP yarn Buhari

0

Dem don urge President Muhammadu Buhari to end di strike wey Academic Staff Union of Universities, ASUU, by copying how former president Goodluck Jonathan face ASUU one and one den in November 2013 when hin go do meeting to resolve d matter himself.

Convener of di Middle Belt Movement for Justice and Peace, MBMJP, Joe Bukka,wey give di advice yesterday for Makurdi na hin talk sey e don turn to by fire by force make di president himself go yarn with ASUU so dat dem go call-off di strike.

YOU FIT LIKE READ: Flood for Jigawa, Tinubu sympathize with di pipu wey e affect

Make we remember sey di strategy wey former President Jonathan use den for November 2013 na to do pay off when he don see sey di strike don enter four months and hin pipu wey hin send no see case settle.

MBMJP kon Dey urge president Buhari sey make him copy di strategy wey Jonathan use den to call-off di strike because di strike na big embarrassment na hin e be for di country. Oya shook eyes make you red di whole story.READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *