fbpx
March 28, 2024

Ooni of Ife dey Missing As Hin Distance Wife, Queen Naomi Throw Grand Birthday Party For Their Son

0
queen-naomi

Queen Silekunola Naomi, di distance wife of di Ooni of Ife do lavish birthday for their son birthday. Prince Tadenikawo, di only son of di Ooni, Oba Adeyeye Ogunwusi and hin ex-wife, Queen Naomi clock 2 on Friday, November 18th.

To celebrate hin day, hin mama, Queen Naomi shutdown Akure as she host grand party for am.

YOU GO LLKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Times

Dem treat di young heir to Jungle Safari-themed party, wey dey similar to actress, Rosy Meurer pikin birthday party.

Queen Naomi younger sister, Seyi shared clips from di birthday party for her Instagram page.

Before her pikin birthday, she bin don receive warnings from some Nigerians.

Some fans been don warn her say make she put everything for public for social media.

You fit go read more of this tori, READ MORE

For more news: Netizens don reacts as Mr Ibu wear woman cloth dey do dance battle with hin daughter

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *