fbpx
April 20, 2024

Netizens don reacts as Mr Ibu wear woman cloth dey do dance battle with hin daughter

0
Ibu-naomi.

Nollywood actor John Okafor wey dey known as Mr Ibu don dey live hin best life since hin start to recover from food poisoning.

Di veteran don dey more active on social media and hin don dey serve us cute father-daughter moment with hin daughter.

For inside Instagram, Mr Ibu share TikTok video of himself and hin daughter as dem dey play dress up.

Di legendary actor wear woman cloth, hin wear a yellow gown with a jeans skirt. Hin still kon put wig join and heavy make-up.

Di veteran bin look very funny for di outfit as di two show off their new dance moves.

YOU GO LIKE READ: 6 Business Ideas in Nigeria to Start with Little Capital

Di video don make fans dey talk different things. As some pipo dey admire di bond between di two, others point out how di legendary actor dey slowly turn to internet meme.

You fit go read more of di torinsee di reactions of hin fans READ MORE

For more news: Osas Ighodaro dey smile like say tomorrow no dey as she finally meet Wizkid, months after hin flirt with her

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *