fbpx
March 29, 2024

Celebrities dey make sure say dem put Presidential Candidate wey dem want for top position.

0
Celebrities-supporting-presidential-candidates

Ahead of di 2023 presidential election, different music, movie and comedy stars dey work to make sure say di presidential candidates wey dem want na hin dey for di top position for di country. But e be like say some of di top stars neva know ho dem wan chose.

Report show say most celebrities wey decide to show interest for di forthcoming presidential election dey support di All Progressives Congress, APC, flagbearer, Asiwaju Bola Tinubu or di candidate of di Labour Party, Peter Obi.

Some of di celebrities bin join di rallies wey Obi and Tinubu just do for Lagos State.

YOU GO LIKE READ: Online Marketing Guides for Pharmacists

Upon di warning wey dem give for September 24 by di leadership of di Actors Guild of Nigeria (AGN) wey dem yarn say di members wey dey support di political candidates no dey represent di interest of di organization, plenty actors still dey sell their candidates.

Remember say Nollywood actors, John Ikechukwu Okafor, popularly known as Mr. Ibu, Harry B Anyanwu and others bin don support di former Lagos State governor before di primary election even start.

Di tori dey inside DailyPost…click here go read the remaining tori…READ MORE

For more News: Naira redesign no be economic priority — CISLAC

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *