As some online pipo dey hail dem over their amazing friendship, other pipo just dey throw shade, dem yarn say wizkid get attraction for thick women.

Some fans don dey react for  di matter. Na one one di reactiobn be this.

Chef_amaa yarn say: “The force of attraction between slim guys and thick girls dey equals to equilibrium constant of a pendulum bulb and interaction of osmosis.

YOU GO LIKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Times

_churchilljunior still add hin own: “Omo make Sir Wizkid respect himself o, I no dey use Osas play. She be di LOML, I no mind change am for Wizkid even if say him be my idol o.”

This gist dey come some weeks after, di singer leave flirty comment for Osas Ighodaro photo.

You fit go see more of di reactions, READ MORE

For more news: Sufferness no be achievement – BBNaija Bella Okagbue dey tell Nigerians