fbpx
April 18, 2024

Nollywood stars, entertainers no support their colleage Funke Akindele and Tonto Dike

0
Funke-Akindele-and-Tonto-Dike

Funke Akindele and Tonto Dike no be di first popular celebrities wey go join politics with di hope of changing di political narrative of di country.

Di list dey long but we fit easily mention pipo like actor Yul Edochie, Kenneth Okonkwo, singer Abolore Akande, a.k.a Nice, singer Bankole Wellington, a.k.a Banky W and Desmond Elliot etc.

YOU GO LIKE READ: Online Marketing Guides for Pharmacists

Nollywood stars, entertainers and celebrities don distance themselves from di political ambitions of some of their colleagues like Funke Akindele and Tonto Dike.

As dem pick Funke Akindele  as di running mate to di governorship candidate of di Peoples Democratic Party, PDP, for Lagos State, dem pick Tonto Dike as running mate to di governorship candidate of di ADC for 2023 election for Rivers State.

This tori full ground for inside DailyPost , READ MORE

For more news: I sabi di root to Nigeria problem — Peter Obi

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *