fbpx
April 26, 2024

Sufferness no be achievement – BBNaija Bella Okagbue dey tell Nigerians

0
bella-

Big Brother Naija season 7 housemate, Bella share some words of advice with Nigerians wey dey save their money dey live small life wey still be like suffer head life.

Di reality TV star advise pipo make dem try dey pamper themselves with luxurious lifestyle from time to time.

YOU GO LIKE READ: 7 Tips to get sales for your business

Di brand entrepreneur talk am well well say sufferness no be achievement wey person suppose dey proud of, or make dem use am demand praise simply because dem dey live frugal lives.

Bella give di advice through her social media page as daily motivation quote wey go make pipo stop to dey glorify poverty.

You fit go find di full tori, CLICK HERE

For more news: Chai na Igbo man na hin don capture this yoruba girl heart – Iyabo Ojo

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *