fbpx
May 18, 2024

“Dis Girl Dey Give Dis Man Joy”- Reactions As Video of Paul PSquare in Church With His New Babe

paul-in-church-with-new-babe

Ace Nigerian singer Paul Okoye of di P-Square music duo and hin new babe Ivy Zenny don spark massive reactions online with video of dem for church wey dem share online.

Di viral clip wey stir emotions online show King Rudy, Paul and his new babe Ivy as dem dey dance during Sunday church service.

Also, di couple share di clip for dia social media pages and dem look happy as dem worship together.

FOR MORE NEWS: “I did not see the need to announce what had not been formalized in God’s presence yet” – Leo DaSilva don explain why hin engagement dey lowkey

However, dis act don stirred reactions from supporters of Paul Okoye’s ex-wife, Anita.

@theonlyekene: “Lol…make she sha  born her own kids quick o.”

@facialtherapy.xx:“If hin ex wife start  to showcasing her own..if i hear pimmmm??????? If i hear pimmmm????? expecially from women …….i swear i go buy that market.”

@debbyteec: “Dis girl dey really bring out fun side of Paul.”

@koredeae16: “Na genZ dey scatter Paul head.”

@june_flawre: Dem dey happy”

@iamblessing_offixial: “Dis girl dey give dat man Joy.”

@iammizyetgold: “Dis love go touch all of us do whatever makes u happy.”

You fit go read di full tori…READ MORE