fbpx
May 18, 2024

“You have to pay N1m to see me face-to-face” – Jaruma dey brag

Jaruma-yarn-say-she-dey-bill-pipo-N1 million-for-face-to-face-meeting.

Hauwa Mohammed, also known as Jaruma, a controversial aphrodisiac seller don admit say she dey bills N1 million for face-to-face meeting.

On di fifth episode of Showmax ‘The Real Housewives of Abuja, di aphrodisiac expert reveal dis matter to her godmother, OJ Posharella.

Jaruma yarn say anybody wey want phone conversation must pay N250,000 in addition dem go pay N1 million for face-to-face meeting.

FOR MORE NEWS: Datti: NBC slam N5m penalty on Channels Television hours after Tinubu petition

Di sex therapist give di impression ay di women for di show value her friendship more than her professional relationship and dem dey lucky say she sit down next to dem.

According to her, dis na because she no dey always go events despite say dem compensate her to do so.

Na wetin Jaruma say be dis; “Yes, it is a privilege. How much is it? Talking to Jaruma on the phone is N250,000. Seeing Jaruma face to face is 1 million naira. Who are these peasants?”.

You fit go read di tori…READ MORE